Difference between revisions of "jollificate"

Line 14: Line 14:
 
* [[jolly]], [[jollyjolly]]
 
* [[jolly]], [[jollyjolly]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
−
* [[flenjo]], [[enjo]]
+
* [[flenjo]], [[enjoy]]
 +
 
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[suffer]]
 
* [[suffer]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''celebrate, enjoy''
 
* English: ''celebrate, enjoy''

Revision as of 13:43, 5 October 2021

Naija

Etymology

  • From: English jollification

Pronunciation

  • ʤɔ̀lɪ̀fɪ́keɪ́tè


Verb

  • Make person dey chop, dey drink de do wetin dey make im mind dey totori am.
  • My people just dey jollificate for di party.  — (NSC_2021, My people were merrymaking at the party.)
  • Every December 25th na time to de jollificate for our house.  — (NSC_2021, Every December 25th is a festive period in my home.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: celebrate, enjoy