Difference between revisions of "jonse"
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | * Sey person | + | * Sey person no [[sharp]] for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense. |
:* {{ux|dv|Guy no dey '''jonse''' yourself. |(NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)}} | :* {{ux|dv|Guy no dey '''jonse''' yourself. |(NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)}} | ||
:* {{ux|dv| I '''jonse''' myself for dat deal wey I do last week.|(NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)}} | :* {{ux|dv| I '''jonse''' myself for dat deal wey I do last week.|(NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)}} | ||
Revision as of 15:44, 5 October 2021
Naija
Etymology
From: English jones
Pronunciation
- ʤȏnz
Adjective
- Sey person no sharp for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
- Guy no dey jonse yourself. — (NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)
- I jonse myself for dat deal wey I do last week. — (NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: fool