Difference between revisions of "kolomental"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 20: | Line 20: | ||
| − | === | + | ===Adjective=== |
* Person wey im head no [[correct]]. | * Person wey im head no [[correct]]. | ||
:* {{ux|dv| Im wife na '''kolomental''' no find her trouble.|(NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)}} | :* {{ux|dv| Im wife na '''kolomental''' no find her trouble.|(NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| Di man wey you dey see under dat shade na '''kolomental'''.|(The man under the shade is mad.)}} | + | :* {{ux|dv| Di man wey you dey see under dat shade na '''kolomental'''.|(NSC_2021, The man under the shade is mad.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Revision as of 16:57, 15 December 2021
Naija
Etymology
From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word mental
Pronunciation
- kòlómɛ̀ntàl
Usage
- From di song wey Faze sing wey e title Kolomental
Verb
- Make person head no correct at all at all.
- Dat guy don dey kolomental. — (NSC_2021, That guy is insane.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: insane
Adjective
- Person wey im head no correct.
- Im wife na kolomental no find her trouble. — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
- Di man wey you dey see under dat shade na kolomental. — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: mad