Difference between revisions of "brain"

Line 11: Line 11:
 
:* {{ux|dv| Dat girl get '''brain''' no be small. Na she dey carry first for class.|(NSC_2021, That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)}}
 
:* {{ux|dv| Dat girl get '''brain''' no be small. Na she dey carry first for class.|(NSC_2021, That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)}}
 
:* {{ux|dv|You too dey do [[mumu]] [[mumu]] na im make dem dey do you like say you no get '''brain'''.|(NSC_2021, You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)}}
 
 +
====Related forms====
 +
* [[brain]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[sense]]
 
* [[sense]]

Revision as of 13:19, 13 December 2021

Naija

Etymology

From: English brain

Pronunciation

  • brȇin

Play Play

Noun

  • Wetin dey make person sabi someting.
  • Dat girl get brain no be small. Na she dey carry first for class.  — (NSC_2021, That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)
  • You too dey do mumu mumu na im make dem dey do you like say you no get brain.  — (NSC_2021, You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: intelligence