Difference between revisions of "kolomental"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word ''mental''
+
From: Naija Kolo, and English ''mental''  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* kòlómɛ́tā
 
* kòlómɛ́tā

Revision as of 17:42, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: Naija Kolo, and English mental

Pronunciation

  • kòlómɛ́tā

Play Play

Usage

  • From di song wey Faze sing wey e title Kolomental

Verb

  • Make person head no correct at all at all.
  • Dat guy don dey kolomental.  — (NSC_2021, That guy is insane.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: insane


Adjective

  • Im wife na kolomental no find her trouble.  — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
  • Di man wey you dey see under dat shade na kolomental.  — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: mad