Difference between revisions of "afrobeat"

Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
*  áfróbìt
 
*  áfróbìt
−
<sm2>Pcm-ng-afrobeat.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-Afrobeat.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-afrobeat.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-Afrobeat.m.ogg</sm2>
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk.
 
* Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk.
−
:* {{ux|dv|Everybody for di world know say Fela Kuti na di king of '''afrobeat'''.|(It's a known fact in the world that Fela Kuti is the king of afrobeat.)}}
+
:* {{ux|dv|Everybody for di world know say Fela Kuti na di king of '''Afrobeat'''.|(It's a known fact in the world that Fela Kuti is the king of Afrobeat.)}}
−
:* {{ux|dv|Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to '''afrobeart''' and as me ma con grow, I con like am.|(NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to afrobeat and now that I am older I still listen to it.)}}
+
:* {{ux|dv|Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to '''Afrobeat''' and as me ma con grow, I con like am.|(NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to Afrobeat and now that I am older I still listen to it.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Afrobeat''
 
* English: ''Afrobeat''

Revision as of 11:39, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat for di year 1960s and na im con make di song popular for Naija and for obodo oyibo.

Pronunciation

  • áfróbìt


Noun

  • Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk.
  • Everybody for di world know say Fela Kuti na di king of Afrobeat.  — (It's a known fact in the world that Fela Kuti is the king of Afrobeat.)
  • Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to Afrobeat and as me ma con grow, I con like am.  — (NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to Afrobeat and now that I am older I still listen to it.)

Translations

  • English: Afrobeat