Difference between revisions of "drag leg"
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* drág lɛ̀g | * drág lɛ̀g | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-drag leg.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-drag leg.m.ogg</sm2> |
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
Revision as of 20:20, 6 January 2022
Naija
Etymology
From: English drag and leg
Pronunciation
- drág lɛ̀g
Verb phrase
- Make person dey do smesme.
- You still dey drag leg, I don comot jor. — ( Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
- Waka quick quick no dey drag leg like edede. — (NSC_2021, Walk quickly don't be sluggish like an old woman.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: sluggishly