Difference between revisions of "bar"
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-bar.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bar.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bar.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bar.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* [[money]] | * [[money]] | ||
Revision as of 10:21, 26 January 2022
Naija
Etymology1
- From: English bar
Pronunciation
- bâ
Noun
- I no get bar, abeg run me small level make I use hold body. — (NSC_2021, I don't have money, please give me some to manage.)
- People no dey dash betterbar like dat. If you dey find better bar, no be five H or two H wey you fit use abeg take get, you go find work work. — (NSC_2021, People don't just give money away recklessly. If you really want some money, not the five hundred or two hundred you can beg someone to give you, you'll look for a good job to do.)
Synonym
Translation
- English: A thousand currency units
Etymology2
- From: unknown
Pronunciation
- bâ
Noun
- Place where people dey go dey drink.
- Man wey like im wife no go dey bar for night. — (NSC_2021, A man who likes his wife will not be at the bar at night.)
- E be like sey all di viewing centre wey dey dis town don start bar. — (NSC_2021, It seems that all the viewing centres in this town now have bars.)
Synonym
Translation
- English: bar, pub