bar

Naija

Etymology1

  • From: English bar

Pronunciation

Play Play

Noun

  • I no get bar, abeg run me small level make I use hold body.  — (NSC_2021, I don't have money, please give me some to manage.)
  • People no dey dash better bar like dat. If you dey find better bar, you go find work work. Person no fit dash you pass H or two H.  — (NSC_2021, People don't just give money away recklessly. If you really want some money, not the five hundred or two hundred naira you can beg someone to give you, you'll look for a good job to do.)

Synonym

money, bay

Translation

  • English: Money, a thousand currency units

Etymology2

  • From: unknown

Pronunciation

Play Play

Noun

  • Place where people dey go dey drink.
  • Man wey like im wife no go dey bar for night.  — (NSC_2021, A man who likes his wife will not be at the bar at night.)
  • E be like sey all di viewing centre wey dey dis town don start bar.  — (NSC_2021, It seems that all the viewing centres in this town now have bars.)

Translation

  • English: bar, pub