Difference between revisions of "okririkpoto"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: ''unknown'' ===Pronunciation=== ɔ̀kɪ̀rìkpɔ̀tɔ̀ <sm2>Pcm-ng-okirikpoto.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-okirikpoto.m.ogg</sm2> ===Noun=== * W...") |
(→Noun) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-okirikpoto.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-okirikpoto.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take [[nack]] | + | * Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take [[nack]]. |
| − | :* {{ux|dv|If you go park for Benin, you go see people wey dey sell [[agbo]]. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di '''okirikpoto''' wey dey e dey cure am. |(NSC_2021, If you go to a park in Benin, you'll find people who sell herbs. They will | + | :* {{ux|dv|If you go park for Benin, you go see people wey dey sell [[agbo]]. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di '''okirikpoto''' wey dey e dey cure am. |(NSC_2021, If you go to a park in Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)}} |
:* {{ux|dv| No dey carry treat '''okirikpoto''', go hospital fess. |(NSC_2021, Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)}} | :* {{ux|dv| No dey carry treat '''okirikpoto''', go hospital fess. |(NSC_2021, Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)}} | ||
:* {{ux|dv| No carry okirikpoto go meet your wife for house, do normal! | Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)}} | :* {{ux|dv| No carry okirikpoto go meet your wife for house, do normal! | Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)}} | ||
Revision as of 03:42, 13 November 2022
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
ɔ̀kɪ̀rìkpɔ̀tɔ̀
Noun
- Wetin dey spoil person body wey dey person body wey dem fit get if de no use condom take nack.
- If you go park for Benin, you go see people wey dey sell agbo. De go swear sey di drug fit cure headache, stomach pain, jedijedi, all di okirikpoto wey dey e dey cure am. — (NSC_2021, If you go to a park in Benin, you'll find people who sell herbs. They will swear that their drugs can cure headaches, stomach aches, piles, and all sexually transmitted diseases.)
- No dey carry treat okirikpoto, go hospital fess. — (NSC_2021, Don't just treat Sexually transmitted diseases without information, go to the hospital first.)
- No carry okirikpoto go meet your wife for house, do normal! — Don't take sexually transmitted diseases to your wife at home. Behave yourself.)
Synonym
Translation
- English: sexually Transmitted diseases