Difference between revisions of "hafodu"

Line 10: Line 10:
 
===Adverbial===
 
===Adverbial===
 
* As person dey ask when matter don tire person.
 
* As person dey ask when matter don tire person.
−
:* {{ux|dv| You no see how di guy take strike di ball, '''hafodu'''?|(NSC_2021, Didn't you see how he struck the ball? What would I have done?)}}
+
:* {{ux|dv| You no see how di guy take strike di ball, '''hafodu'''?|(Didn't you see how he struck the ball? What would I have done?)}}
−
:* {{ux|dv| You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, '''hafodu'''. |(NSC_2021, You are calling me to fight alongside you and the people we want to fight against are bigger than the both of us, what would I have done?)}}
+
:* {{ux|dv| You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, '''hafodu'''. |(You are calling me to fight alongside you and the people we want to fight against are bigger than the both of us, what would I have done?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 14:57, 31 May 2023

Naija

Etymology

From Naija: how I for do

Pronunciation

  • háfɔ̀dû

Play Play

Adverbial

  • As person dey ask when matter don tire person.
  • You no see how di guy take strike di ball, hafodu?  — (Didn't you see how he struck the ball? What would I have done?)
  • You dey call me make we go fight, di people wey I want fight big pass me and you join, hafodu.  — (You are calling me to fight alongside you and the people we want to fight against are bigger than the both of us, what would I have done?)

Synonyms

whosai

Translations

  • English: what would I have done?