Difference between revisions of "jand"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From Yoruba: ''já'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | d͡ʒând |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-jand.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-jand.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * [[oyibo]] country. | |
| − | + | #: {{ux|dv| I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go '''jand''' |(NSC_2021, I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)}} | |
| − | #: {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| If e dey possible people go want disappear for [[area]] con appear for '''jand''' |(NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)}} |
| − | |||
| − | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | ==== | + | ====Synonyms==== |
| − | * [[ yankee ]], [[ | + | [[ yankee ]], [[away]] |
| + | ====Antonym==== | ||
| + | [[area]] | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | English: ''abroad'' | ||
| + | |||
| + | ===Proper Noun=== | ||
| + | * Obodo oyibo wey de dey call England | ||
| + | :* {{ux|dv| Some people dey argue sey '''Jand''' make sense pass [[Yankee]], bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. |(NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | [[yankee]] | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | English: ''England'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make person go [[obodo oyibo]] | ||
| + | :* {{ux|dv| If you go embassy eh, e be like everybody want '''jand'''. |(NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Some people dey wey no want '''jand''', but you see dat guy? E don comot mind for dis [[area]]. |(NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)}} | ||
| − | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | English: ''travel abroad'' | ||
Revision as of 15:15, 13 July 2021
Naija
Etymology
From Yoruba: já
Pronunciation
Noun
- oyibo country.
- I no sure sey e get person wey dey dis country wey no want go jand — (NSC_2021, I'm not sure there is one person in this country who doesn't want to travel abroad.)
- If e dey possible people go want disappear for area con appear for jand — (NSC_2021, If it's possible people will want to disappear from these environs and appear abroad.)
Related forms
Synonyms
Antonym
Translation
English: abroad
Proper Noun
- Obodo oyibo wey de dey call England
- Some people dey argue sey Jand make sense pass Yankee, bro Shola wey never see tire of plane dey raise voice dey jump. — (NSC_2021, Some people are arguing that England is better than America and Shola who hasn't travelled anywhere is getting animated in the conversation.)
Synonyms
Translation
English: England
Verb
- Make person go obodo oyibo
- If you go embassy eh, e be like everybody want jand. — (NSC_2021, If you go to the embassy, it looks like everyone wants to travel abroad.)
- Some people dey wey no want jand, but you see dat guy? E don comot mind for dis area. — (NSC_2021, Some people don't want to travel abroad, but that man? He has mentally zoned out.)
Translation
English: travel abroad