Difference between revisions of "wash and wear"
Line 18: | Line 18: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Sey person get only one cloth. | #Sey person get only one cloth. | ||
− | #:* {{ux|dv| E dey do'''wash and wear''' everyday come school.|( | + | #:* {{ux|dv| E dey do'''wash and wear''' everyday come school.|( NSC_Shulammite_2020, He does wash-and-wear whenever he comes to school.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|( That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dat '''wash and wear''' guy don come visit dat babe again o.|(NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)}} |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] | [[wash]], [[wash wash]], [[washer man]], [[washy]] |
Revision as of 13:01, 20 October 2020
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English wash-and-wear
Pronunciation
wɒ́ʃ-æ̀n-wɛə̂
Definition
Person wey get only one cloth.
Noun
- Name of cloth wey no dey need iroing.
- Dis one wey light no dey to iron so, na wash and wear remain. — (There is no light to iron, the only option reaming is to wash-and-wear.)
- Dat shirt wey im wear na wash and wear — ( That shirt he is putting on, is wash-and-wear.)
Adjective
- Sey person get only one cloth.
- E dey dowash and wear everyday come school. — ( NSC_Shulammite_2020, He does wash-and-wear whenever he comes to school.)
- Dat wash and wear guy don come visit dat babe again o. — (NSC_Shulammite_2020, That guy that washes and wear his cloth is here to see that girl again.)
Related forms
wash, wash wash, washer man, washy
Antonym
Translation
English: wash-and-wear