Difference between revisions of "inside"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 15: | Line 15: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
| − | + | Sey anoder ting contain anoder ting. | |
| − | |||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
| − | + | # Sey anoder ting contain anoder ting. | |
| + | #:* {{ux|dv|All dose stores wey you see ehn, tings dey '''inside''' o. |(PRT_10_Market_DG__147, All those stores that you saw, ehn there are things inside.)}} | ||
| + | # Sey people follow do someting. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Di boy confess sey all of dem dey dey '''inside'''. | (NSC_Emeka_2020, The boy confessed that they were all involved. )}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
| − | + | # [[inside inside]] : Sey anoder ting contain anoder ting well well | |
| − | + | #: {{ux|dv| Di love wey I get for you, na '''inside inside''' my heart e get |( The love I have for you, it's deep inside my heart)}} | |
| − | |||
| − | #: {{ux|dv| Di love wey I get for you, na inside inside my heart e get |( The love | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | + | * [[follow]], [[for]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: Inside | + | * English: ''Inside'' |
Revision as of 12:33, 27 October 2020
Naija
Etymology
From: English inside
Pronunciation
- ˌɪ́nsáɪ̀d
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 302
- Frequency rank in NSC treebank: 60
- Frequency in raw corpus: 7851
- Frequency rank in raw corpus: 53
Definition
Sey anoder ting contain anoder ting.
Preposition
- Sey anoder ting contain anoder ting.
- All dose stores wey you see ehn, tings dey inside o. — (PRT_10_Market_DG__147, All those stores that you saw, ehn there are things inside.)
- Sey people follow do someting.
- Di boy confess sey all of dem dey dey inside. — (NSC_Emeka_2020, The boy confessed that they were all involved. )
Derived forms
- inside inside : Sey anoder ting contain anoder ting well well
- Di love wey I get for you, na inside inside my heart e get — ( The love I have for you, it's deep inside my heart)
Synonyms
Translations
- English: Inside