Difference between revisions of "koba"

Line 13: Line 13:
 
** {{ux|dv| E be like once EFCC gbab person like dis, e go just '''koba''' all di people wey follow am chop am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )}}
 
−
===Related forms===
+
====Related forms===
 
[[kobalize]]
 
[[kobalize]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 10:27, 30 November 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba Koba (implicate)

Pronunciation

kóbà Play Play

Verb

Transitive

  • Make person put anoder person for wahala
    • I no follow una see wetin una see, no koba me o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I didn't see what you all saw, don't implicate me. )
    • E be like once EFCC gbab person like dis, e go just koba all di people wey follow am chop am.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, It seems that once the EFCC arrests someone, they expose all the people who they embezzeled with. )

=Related forms

kobalize

Synonym

cast

Translation

English implicate