Difference between revisions of "corper"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''corper'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 14: | ||
* Frequency in raw corpus: 15 | * Frequency in raw corpus: 15 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 6373 | * Frequency rank in raw corpus: 6373 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | *person wey dey do National Youth Service Corps. | |
− | + | :* {{ux|dv|Na '''corper''' e be o. |(Egbokhare_2020. He/she is a member of National Youth Service Corps.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|One '''corper''' wey no gree say her name tok say for Lagos dem put dem for inside classes make dem sleep. |(bbc__78177, A corper who choose anonymity said they passed the night inside classrooms.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|'''Corper''' shun!Hey, you see, with dis your '''corper''' uniform you remind me of when I discharge from army.Eh? |(deuber__616, __no translation__)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | + | [[corpershun]] | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[ajuwaya]], [[otondo]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: National Youth Service Corps member | + | * English: ''A National Youth Service Corps member'' |
Revision as of 16:44, 20 January 2021
Naija
Etymology
From: English corper
Pronunciation
- kɔ́pà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 15
- Frequency rank in raw corpus: 6373
Noun
- person wey dey do National Youth Service Corps.
- Na corper e be o. — (Egbokhare_2020. He/she is a member of National Youth Service Corps.)
- One corper wey no gree say her name tok say for Lagos dem put dem for inside classes make dem sleep. — (bbc__78177, A corper who choose anonymity said they passed the night inside classrooms.)
- Corper shun!Hey, you see, with dis your corper uniform you remind me of when I discharge from army.Eh? — (deuber__616, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: A National Youth Service Corps member