Difference between revisions of "awuf"
(→Usage) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 5789 | * Frequency rank in raw corpus: 5789 | ||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
− | + | * Na street abi TV dem dey use am. | |
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na wetin person no pay for at all or pay reach real price before im get am. | * Na wetin person no pay for at all or pay reach real price before im get am. |
Revision as of 12:17, 28 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- àwûf
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5789
Usage
- Na street abi TV dem dey use am.
Noun
- Na wetin person no pay for at all or pay reach real price before im get am.
- Awuf dey run belle o. — (Egbokhare_2020. Giveaways are dangerous.)
- We all carry di shirt wey we wear dat day go house. Na awuf now o. we go pay Oga?. — (NSC_Legbeti_2020. The T-shirts we wore that day should be bonus, or, are we paying the boss for them?)
- I don learn not to do awuf with my yam. — (katakata__1001. I no longer do a giveaway with my yams)
- Na di awuf data wey MTN do last week na im make I fit do video call wit my mama and papa. — (NSC_Legbeti_2020. It was the bonus data shared out by MTN last week that made calls to my parents possible.)
Synonyms
Translations
- English: giveaways, freebies
Adjective
- Na when someting plenty yanfufanfu throwey
- Tori be say na for July 2018 di search engine launch Google Station wey dem say go be di new awuf WiFi wey no dey finish. — (bbc__44045. It is on record that on July 2018, Google launched the new WiFi with endless connectivity)
- No be today di governor dey give dose kind awuf tings for im birthday party. — (NSC_Legbeti_2020. The governor is known for such freebies at his birthday parties)
synonyms
Translations
- English: giveaway, bonus