Difference between revisions of "G plus"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )...") |
(→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
| + | * [[g-plus]] | ||
| + | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | * From: English ''letter G'' and ''plus'' | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * | |
===Usage=== | ===Usage=== | ||
| − | + | * | |
| − | === | + | ===Proper Noun=== |
| − | + | * Na person wey dey use [[lie lie]] collect people money for internet. | |
| − | + | :* {{ux|dv|I hear say some G-plus boys dey pay tithe give church, I just laugh fall for ground. |(NSC_legbeti_2021. When I heard fraudsters pay tithe to churches, I laughed real hard.)}} | |
| − | + | #: {{ux|dv|De way I take see Yomi [[doings]], dat boy don turn G-plus |(NSC_legbeti_2021. From Yomi's showoff, i suspect he has turned an internet fraudster.)}} | |
| − | #: {{ux|dv| | + | |
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[yahoo]] | |
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''internet fraudster'' | ||
Revision as of 10:01, 19 February 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English letter G and plus
Pronunciation
Usage
Proper Noun
- Na person wey dey use lie lie collect people money for internet.
- I hear say some G-plus boys dey pay tithe give church, I just laugh fall for ground. — (NSC_legbeti_2021. When I heard fraudsters pay tithe to churches, I laughed real hard.)
- De way I take see Yomi doings, dat boy don turn G-plus — (NSC_legbeti_2021. From Yomi's showoff, i suspect he has turned an internet fraudster.)
Synonym
Translation
- English: internet fraudster