G plus

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English letter G and plus

Pronunciation

  • d͡ʒȋplɔ̀s

Play Play

Noun

  • Person wey dey do yahoo con dey add jazz join am.
  • I dey hear sey G no dey work again, sey na G plus full di area.  — (NSC_2021, I heard that internet fraud is no longer popular, it's now internet fraud mixed with juju.)
  • Di way I take see dat boy doings, I dey suspect sey dat boy don dey do G-plus.  — (NSC_2021, The way that boy behaves, I suspect that he is now an internet fraudster and he does some juju too.)

Synonym

Translation

  • English: internet fraud with juju