Difference between revisions of "kidnap"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | === | + | ===Verb=== |
| − | :*{{ux|dv| |( )}} | + | Na sey person catch anoder person by force because e want use di person collect money or someting wey get value. |
| + | :*{{ux|dv|Na so so '''kidnap''' dey [[reign]] nowadays for different different place for Naija. |(NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[gbab]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''kidnap'' | English: ''kidnap'' | ||
Revision as of 13:36, 30 March 2021
Naija
Etymology
English: kidnap
Pronunciation
Verb
Na sey person catch anoder person by force because e want use di person collect money or someting wey get value.
- Na so so kidnap dey reign nowadays for different different place for Naija. — (NSC_Abonyi_2021, Kidnapping is now so prevalent in many parts of Nigeria.)
Synonym
Translation
English: kidnap