kidnap

Naija

Etymology

English: kidnap

Pronunciation

  • kìdnáp

Play Play

Verb

  • No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de kidnap you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money  — (Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)

Synonym

Translation

English: kidnap