Difference between revisions of "419"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Person wey sabi take wayo chop people money. | # Person wey sabi take wayo chop people money. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dat man na '''419''. |(NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )}} | + | #:* {{ux|dv| Dat man na '''419'''. |(NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )}} |
# Someting wey person dey do dey use wayo chop people money. | # Someting wey person dey do dey use wayo chop people money. | ||
#:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}} | #:* {{ux|dv|'''419''' go hook you, guy go find correct work.|(NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)}} |
Revision as of 13:16, 10 May 2021
Naija
Etymology
From: coined from the corresponding section of the Nigerian Criminal Code
Pronunciation1
fɔ́:wɔ̄nàɪn
Pronunciation2
fɔ́:wānàɪn
Noun
- Person wey sabi take wayo chop people money.
- Dat man na 419. — (NSC_Odirin_2021, That man is a fraudster. )
- Someting wey person dey do dey use wayo chop people money.
- 419 go hook you, guy go find correct work. — (NSC_Odirin_2020, Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)
Synonym
Translation
- English: Advanced-fee fraud