Difference between revisions of "juju man"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative form=== | ||
| + | * [[jujuman]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From French: ''juojuo'' and ''man'' | From French: ''juojuo'' and ''man'' | ||
Revision as of 08:53, 15 June 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From French: juojuo and man
Pronunciation
Noun
Person wey dey use juju still dey do for people.
- Di juju man tell di Gboy sey di jazz don ready. — (NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
- Men dey go meet juju man make dem dey fit dey nack girls well. — (NSC_2021, Men go to meet witch doctors to get charms in order to perform well sexually.)
- Ashi dey go meet juju man make e do come again for dem. — (NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)
Related Forms
Synonym
Translation
- English: native doctor, witch doctor