Difference between revisions of "gorimakpa"
(→Usage) |
(→Usage) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
− | * Na name of one actor for '' | + | * Na name of one actor for ''Village Headmaster'' |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 21:20, 16 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba ge (cut), ori (head) and pa (bare)
Pronunciation
- gōrímákpá
Usage
- Na name of one actor for Village Headmaster
Noun
Head wey hair no dey.
- See di guy gorimakpa e be like mirror. — (NSC_Odirin_2020, See the man's head shaved clean.)
- Obodo don old o e hair don dey turn gorimakpa. — (NSC_Odirin_2020, Obodo is obviously old as he is becoming bald.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: bald head