Difference between revisions of "jor"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
* Word wey person dey take beg make person do someting. | * Word wey person dey take beg make person do someting. | ||
:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}} | :* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| '''Jor'''! |(ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Haba '''jor'''! |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[abeg]], [[abegi]] | * [[abeg]], [[abegi]] | ||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''please'' | * English: ''please'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 21:51, 1 August 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba jọr.
Pronunciation
- dʒɔ̌
Interjection
- Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
- You still dey drag leg, I don comot jor. — (Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
- ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor. — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
- Word wey person dey take beg make person do someting.
- Jor, bring dat cup wey dey ontop table. — (NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)
- Jor! — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__95, Please!)
- Haba jor! — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__106, No wonder !)
Synonyms
Translations
- English: please