Difference between revisions of "sabi"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
From: Portuguese ''sabir''
+
From Portuguese: ''sabir''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-sabi.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-sabi.m.ogg</sm2>  
  
−
===Frequency===
 
−
* Frequency in NSC treebank: 63
 
−
* Frequency rank in NSC treebank: 206
 
−
* Frequency in raw corpus: 1914
 
−
* Frequency rank in raw corpus: 199
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Line 18: Line 13:
 
:* {{ux|dv|'''Sabi''' Your Partner |(ja102__4316, Know your partner.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Sabi''' Your Partner |(ja102__4316, Know your partner.)}}
 
:* {{ux|dv|Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit '''sabi''' am finish at all. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can know.)}}
 
:* {{ux|dv|Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit '''sabi''' am finish at all. |(LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can know.)}}
−
:* {{ux|dv|Once di guy come in, whether im dey play, im no '''sabi''' play, de no go keep am for bench like dat. |(ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy enters, whether he plays well or not, he won't be allowed to sit on the bench.)}}
+
:* {{ux|dv| I '''sabi''' cook well.|(NSC_Onwuegbuzia_Emeka, I know how to cook well.)}}
−
:* {{ux|dv| I '''sabi''' cook well.|(NSC_Onwuegbuzia_Emeka, I know how to cook well.}}
+
:* {{ux|dv| Once di guy come in, whether im dey play, im no '''sabi''' play, de no go keep am for bench like dat. |(ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy enters, whether he plays well or not, he won't be allowed to sit on the bench.)}}
 +
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
*[[sabi people]], [[sabi person]], [[sabisabi]], [[oversabi]]
 
*[[sabi people]], [[sabi person]], [[sabisabi]], [[oversabi]]

Revision as of 17:34, 3 August 2021

Naija

Etymology

From Portuguese: sabir

Pronunciation

  • sàbí

Play Play


Verb

  • Make person know someting.
  • Sabi Your Partner  — (ja102__4316, Know your partner.)
  • Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit sabi am finish at all.  — (LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can know.)
  • I sabi cook well.  — (NSC_Onwuegbuzia_Emeka, I know how to cook well.)
  • Once di guy come in, whether im dey play, im no sabi play, de no go keep am for bench like dat.  — (ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy enters, whether he plays well or not, he won't be allowed to sit on the bench.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: know