Difference between revisions of "chukuli"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
* Na paper wey person dey smuggle enter exam hall wey dey get exam question answer inside. | * Na paper wey person dey smuggle enter exam hall wey dey get exam question answer inside. | ||
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}} | :* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|( NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}} | + | :* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[bullet]], [[expo]] | * [[bullet]], [[expo]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''examination malpractice'' | * English: ''examination malpractice'' | ||
Revision as of 12:02, 27 September 2021
Naija
Etymology
From:unknown
Pronunciation
- ʧùkùlɪ́
Noun
- Na paper wey person dey smuggle enter exam hall wey dey get exam question answer inside.
- Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall. — (NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
- Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper. — (NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)
Synonym
Translation
- English: examination malpractice