Difference between revisions of "buy market"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''buy'' and ''market'' ===Pronunciation=== * baɪ̑ má:kɪ̀t <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm...")
 
Line 8: Line 8:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
−
* Make person use im hand put im sef for trouble.
+
* Make person use im hand dey cause trouble for im sef and for anoder person.
 
:* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market''' |(NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)}}
 
:* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market''' |(NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)}}
 
:* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |(NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)}}
 
:* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |(NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)}}
 +
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[market]]
 
* [[market]]

Revision as of 13:35, 27 September 2021

Naija

Etymology

  • From: English buy and market

Pronunciation

  • baɪ̑ má:kɪ̀t


Verb phrase

  • Make person use im hand dey cause trouble for im sef and for anoder person.
  • If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market  — (NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)
  • E buy market di day wey e go give soldier pikin belle.  — (NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: to be in a troble