Difference between revisions of "jonse"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
* Sey person dey de do like [[mumu]].
+
* Sey person no [[sharp]] for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
 
:* {{ux|dv|Guy no dey '''jonse''' yourself. |(NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)}}
 
:* {{ux|dv|Guy no dey '''jonse''' yourself. |(NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)}}
 
:* {{ux|dv| I '''jonse''' myself for dat deal wey I do last week.|(NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)}}
 
:* {{ux|dv| I '''jonse''' myself for dat deal wey I do last week.|(NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)}}

Revision as of 15:44, 5 October 2021

Naija

Etymology

From: English jones

Pronunciation

  • ʤȏnz


Adjective

  • Sey person no sharp for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
  • Guy no dey jonse yourself.  — (NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)
  • I jonse myself for dat deal wey I do last week.  — (NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool