Difference between revisions of "kolomental"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word ''mental'' ===Pronunciation=== * kòlómɛ̀ntàl <sm2>Pcm-ng-insert...") |
(→Noun) |
||
| Line 21: | Line 21: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Person wey im head no correct. | + | * Person wey im head no [[correct]]. |
| − | :* {{ux|dv| Im wife na '''kolomental''' no find her trouble.|(NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her. )}} | + | :* {{ux|dv| Im wife na '''kolomental''' no find her trouble.|(NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Di man wey you dey see under dat shade na '''kolomental'''.|(The man under the shade is mad)}} | + | :* {{ux|dv| Di man wey you dey see under dat shade na '''kolomental'''.|(The man under the shade is mad.)}} |
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[kolo]] | * [[kolo]] | ||
Revision as of 16:13, 5 October 2021
Naija
Etymology
From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word mental
Pronunciation
- kòlómɛ̀ntàl
Usage
- From di song wey Faze sing wey e title Kolomental
Verb
- Make person head no correct at all at all.
- Dat guy don dey kolomental. — (NSC_2021, That guy is insane.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: insane
Noun
- Person wey im head no correct.
- Im wife na kolomental no find her trouble. — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
- Di man wey you dey see under dat shade na kolomental. — (The man under the shade is mad.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: mad