Difference between revisions of "manchi"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''man'' ===Pronunciation=== * mánʧɪ̀ <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== #: {{ux|dv|inse...")
 
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
* Name wey person dey call person wey [im]] and am be friend wey close.
 +
:* {{ux|dv| You be my '''manchi''' so I no go sell wetin no good for you.|(NSC_2021, You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)}}
 +
:* {{ux|dv| My '''manchi''' dey marry next weekend.|(NSC_2021, My friend is getting married next weekend.)}}
  
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
#
 
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[man]]
 
* [[man]]

Revision as of 14:33, 1 December 2021

Naija

Etymology

From: man

Pronunciation

  • mánʧɪ̀



Noun

  • Name wey person dey call person wey [im]] and am be friend wey close.
  • You be my manchi so I no go sell wetin no good for you.  — (NSC_2021, You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)
  • My manchi dey marry next weekend.  — (NSC_2021, My friend is getting married next weekend.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: man