manchi

Naija

Etymology

From: man

Pronunciation

  • mánʧɪ̀

Play Play

Noun

  • Name wey person dey call person wey im and am be paddy paddy.
  • You be my manchi so I no go sell wetin no good for you.  — (You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)
  • My manchi dey marry next weekend.  — (My friend is getting married next weekend.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: man