Difference between revisions of "brain"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 11: | Line 11: | ||
:* {{ux|dv| Dat girl get '''brain''' no be small. Na she dey carry first for class.|(NSC_2021, That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)}} | :* {{ux|dv| Dat girl get '''brain''' no be small. Na she dey carry first for class.|(NSC_2021, That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)}} | ||
:* {{ux|dv|You too dey do [[mumu]] [[mumu]] na im make dem dey do you like say you no get '''brain'''.|(NSC_2021, You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)}} | :* {{ux|dv|You too dey do [[mumu]] [[mumu]] na im make dem dey do you like say you no get '''brain'''.|(NSC_2021, You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)}} | ||
| + | ====Related forms==== | ||
| + | * [[brain]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[sense]] | * [[sense]] | ||
Revision as of 13:19, 13 December 2021
Naija
Etymology
From: English brain
Pronunciation
- brȇin
Noun
- Wetin dey make person sabi someting.
- Dat girl get brain no be small. Na she dey carry first for class. — (NSC_2021, That girl is really intelligent. That's why she's an A student in her class.)
- You too dey do mumu mumu na im make dem dey do you like say you no get brain. — (NSC_2021, You behave like a fool most times that is why they have the impression that you are unintelligent.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: intelligence