Difference between revisions of "chukuli"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * | + | * Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fot help dem answer di questions for di exam. |
:* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}} | :* {{ux|dv| Una no dey read now. When exam time reach, una go carry '''chukuli''' enter hall.|(NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)}} | ||
:* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}} | :* {{ux|dv|Invigilator don catch am wit di '''chukuli''' wey [[e]] hide inside im question paper.|(NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)}} | ||
Revision as of 11:39, 15 December 2021
Naija
Etymology
From:unknown
Pronunciation
- ʧùkùlɪ́
Noun
- Paper wey person dey hide enter exam hall wey get wetin go fot help dem answer di questions for di exam.
- Una no dey read now. When exam time reach, una go carry chukuli enter hall. — (NSC_2021, You no longer read. When it gets to exam time, you'll go in with incriminating.)
- Invigilator don catch am wit di chukuli wey e hide inside im question paper. — (NSC_2021, The invigilator caught him with incriminating materials hidden inside his question paper.)
Synonym
Translation
- English: examination malpractice