Difference between revisions of "kolomental"

Line 20: Line 20:
  
  
−
===Noun===
+
===Adjective===
 
* Person wey im head no [[correct]].
 
* Person wey im head no [[correct]].
 
:* {{ux|dv| Im wife na '''kolomental''' no find her trouble.|(NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)}}
 
:* {{ux|dv| Im wife na '''kolomental''' no find her trouble.|(NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)}}
−
:* {{ux|dv| Di man wey you dey see under dat shade na '''kolomental'''.|(The man under the shade is mad.)}}
+
:* {{ux|dv| Di man wey you dey see under dat shade na '''kolomental'''.|(NSC_2021, The man under the shade is mad.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 16:57, 15 December 2021

Naija

Etymology

From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word mental

Pronunciation

  • kòlómɛ̀ntàl


Usage

  • From di song wey Faze sing wey e title Kolomental

Verb

  • Make person head no correct at all at all.
  • Dat guy don dey kolomental.  — (NSC_2021, That guy is insane.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: insane


Adjective

  • Im wife na kolomental no find her trouble.  — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
  • Di man wey you dey see under dat shade na kolomental.  — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: mad