Difference between revisions of "kolomental"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 3: | Line 3: | ||
From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word ''mental'' | From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word ''mental'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kòlómɛ́tā |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kolomental.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kolomental.m.ogg</sm2> |
===Usage=== | ===Usage=== |
Revision as of 18:59, 15 December 2021
Naija
Etymology
From: likely the clipped form of the English word colonial and the English word mental
Pronunciation
- kòlómɛ́tā
Usage
- From di song wey Faze sing wey e title Kolomental
Verb
- Make person head no correct at all at all.
- Dat guy don dey kolomental. — (NSC_2021, That guy is insane.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: insane
Adjective
- Person wey im head no correct.
- Im wife na kolomental no find her trouble. — (NSC_2021, His wife is mentally deranged, so don't upset her.)
- Di man wey you dey see under dat shade na kolomental. — (NSC_2021, The man under the shade is mad.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: mad