Difference between revisions of "red eye"
| Line 16: | Line 16: | ||
*[[put eye]], [[open eye]], [[enter eye]] | *[[put eye]], [[open eye]], [[enter eye]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''someone's other side, desperate'' |
Revision as of 19:36, 15 December 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English red and eye
Pronunciation
Adjective
- When people dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all.
- Omo! red eye just full street dis December. — (NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)
- If you no wan see my red eye just drop di money wey you tif for my bag. — (NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)
Related forms
Translations
- English: someone's other side, desperate