Difference between revisions of "red eye"
| Line 10: | Line 10: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | * When | + | * When person dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all. |
| − | :* {{ux|dv|Omo! '''red eye''' just full street dis December.|(NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)}} | + | :* {{ux|dv|Omo! people with '''red eye''' just full street dis December.|(NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)}} |
:* {{ux|dv|If you no wan see my '''red eye''' just drop di money wey you [[tif]] for my bag. |(NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)}} | :* {{ux|dv|If you no wan see my '''red eye''' just drop di money wey you [[tif]] for my bag. |(NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)}} | ||
Revision as of 13:46, 16 December 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: English red and eye
Pronunciation
- rɛ́d aì
Adjective
- When person dey take someting or life serious and laugh no dey deir face at all at all.
- Omo! people with red eye just full street dis December. — (NSC_2021, Wow! People are really desperate in this month of December.)
- If you no wan see my red eye just drop di money wey you tif for my bag. — (NSC_2021,If you don't want to see my ugly side just drop the money you stole from my bag.)
Related forms
Translations
- English: someone's other side, desperate