Difference between revisions of "burst"

Line 23: Line 23:
  
 
====Idioms====
 
====Idioms====
−
* When someting dey sweet person for body.
+
# When someting dey sweet person for body.
−
:* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021, This music beat makes me excited.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021, This music beat makes me excited.)}}
−
:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}}
+
#:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}}
 +
# Make someting happen sharpally.
 +
#:*  {{ux|dv| Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. '''Two seconds everyting burst'''. |(NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground. )}}
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to get excited''
 
* English: ''to get excited''

Revision as of 22:22, 16 December 2021

Naija

Etymology

From: English burst

Pronunciation

bɔ̂st Play Play

Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    Dis nylon don burst.  — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
    I go burst your tire if you no pay me my money.  — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
  2. Make kasala or someting happen.
    • Wahala don burst for market today.  — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)
    • Two seconds everyting burst.  — (NSC_2021, Within a short period of time there was an upheaval.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: burst, puncture

Idioms

  1. When someting dey sweet person for body.
    • Dis gbedu dey burst my brain.  — (NSC_2021, This music beat makes me excited.)
    • My sister burst my head with dat story wey she yarn us yesterday.  — (NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)
  2. Make someting happen sharpally.
    • Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. Two seconds everyting burst.  — (NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground. )

Translations

  • English: to get excited