Difference between revisions of "kwekwe"

Line 11: Line 11:
 
:* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}}
 
:* {{ux|dv| Di malaria wey dey do you na '''kwekwe''' compare to di [[wan]] wey catch me last week.|(NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)}}
 
:* {{ux|dv| I no dey like buy medicine from all dis '''kwekwe''' chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.|(NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)}}
 
 +
:* {{ux|dv| Di levels wey she get for dis company no be '''kwekwe'''. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.|(NSC_2021, The status is has in this company is not a joke. There is no man in this office that more competent in computer related issues.)_}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[sherekambia]]
 
* [[sherekambia]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''trivial, mild,mere''
+
* English: ''trivial, mild, mere''
 
*
 
*

Revision as of 09:56, 17 December 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kwɛ̑kwɛ̑

Play Play

Adjective

  • Sey someting no serious or make sense at all at all.
  • Di malaria wey dey do you na kwekwe compare to di wan wey catch me last week.  — (NSC_2021, The malaria you have is mild compared to the one I had last week.)
  • I no dey like buy medicine from all dis kwekwe chemist for road, instead I dey like go all dis pharmacy wey dey sell medicine.  — (NSC_2021, I don't like buying medications from mere road sides vendors, rather I prefer buying from registered pharmacy.)
  • Di levels wey she get for dis company no be kwekwe. E no get man wey dey dis office wey sabi computer pass am.  — (NSC_2021, The status is has in this company is not a joke. There is no man in this office that more competent in computer related issues.)_

Antonyms

Translations

  • English: trivial, mild, mere