Difference between revisions of "injury time"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | # Di extra time wey [[referee]] dey give people wey dey [[play]] football when one player [[injure]]. | |
| − | :* {{ux|dv|Na for '''injury time''' dem con score goal. |(NSC_2021, They scored in injury time.)}} | + | #:* {{ux|dv|Na for '''injury time''' dem con score goal. |(NSC_2021, They scored in injury time.)}} |
| + | # Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting | ||
| + | #:* {{ux|ux| Do wetin you fit do, na '''injury time''' you dey so. |(NSC_2021, Do what you can, time is almost up.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | * [[injury]] | + | * [[injury]], |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''injury time'' | + | * English: ''injury time'', ''extra time'' |
Revision as of 09:34, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: English injury and time
Pronunciation
- ínʤúrì taɪ̀m
Noun
- Di extra time wey referee dey give people wey dey play football when one player injure.
- Na for injury time dem con score goal. — (NSC_2021, They scored in injury time.)
- Time wey be sey don dey finish wey person get to take do someting
- Do wetin you fit do, na injury time you dey so. — (NSC_2021, Do what you can, time is almost up.)
Related forms
Translations
- English: injury time, extra time