Difference between revisions of "afrobeat"
(→Naija) |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* áfróbìt | * áfróbìt | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-afrobeat.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-afrobeat.m.ogg</sm2> |
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk. | * Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk. | ||
Revision as of 16:10, 31 December 2021
Naija
Etymology
From: Na Fela Kuti wey be musician for Nigerian form di name Afrobeat for di year 1960s and na im con make di song popular for Naija and for obodo oyibo.
Pronunciation
- áfróbìt
Noun
- Na style of song wey get di mixture of African song, jazz, soul and funk.
- Everybody for di world know say Fela Kuti na di king of Afrobeat. — (It's a known fact in the world that Fela Kuti is the king of Afrobeat.)
- Na from small pikin I don dey hear as my papa dey listen to Afrobeat and as me ma con grow, I con like am. — (NSC_2021, Right from childhood, I have watched my father listen to Afrobeat and now that I am older I still listen to it.)
Translations
- English: Afrobeat