Difference between revisions of "suffersuffer"
| Line 9: | Line 9: | ||
* sòfàsófá | * sòfàsófá | ||
<sm2>Pcm-ng-suffersuffer.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-suffersuffer.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-suffer suffer.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 11:14, 21 January 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: suffer
Pronunciation
- sòfàsófá
Noun
- Condition wey be sey person go dey face pain and wahala because sey tings no balance well for am.
- For dis country now, na suffersuffer na im dey o. — (NSC_Tella_2020, In this country now, suffering is in common.)
- Di suffersuffer con dey too much for am. — NSC_Tella_2020, The suffering is now unbearable for him.
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: suffering, oppression.
Verb
- Make person dey show anoder person wickedness.
- Na so di step mother dey suffersuffer am. — Egbokhare_2020, That was how the step mother maltreated her.)
Translations
- English: maltreat.