Difference between revisions of "cast"
| Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
| − | * Make person talk di ting wey anoder person do or anoder be. | + | * Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be. |
** {{ux|dv| If you no stop dis [[kurukere]] waka, I go '''cast''' you. |(NSC_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)}} | ** {{ux|dv| If you no stop dis [[kurukere]] waka, I go '''cast''' you. |(NSC_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)}} | ||
** {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro '''cast''' am. | (NSC_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}} | ** {{ux|dv| Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro '''cast''' am. | (NSC_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)}} | ||
Revision as of 09:26, 15 April 2022
Naija
Etymology
From: English cast
Pronunciation
kâst
Verb
Transitive
- Make person talk di ting wey anoder person do or wetin anoder person or someting be.
- If you no stop dis kurukere waka, I go cast you. — (NSC_2020, If you don't stop all these crooked acts, I'll expose you.)
- Na so e go pass imsef, na im e ojukokoro cast am. — (NSC_2020, He tried to bite more than he could chew, then his greed exposed him.)
Intransitive
- Make dem know someting wey de no want make e comot e know.
- Omo, you don cast for street. — (NSC_2020, Sir, you have been exposed.)
- I no know who go talk yeye talk o, di matter don cast. — (NSC_2020, I don't know who spoke stupidly, the matter has been exposed.)
Related forms
Translation
English exposed