Difference between revisions of "crase"

Line 27: Line 27:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Di way wey person or someting dey do wey no normal.
 
* Di way wey person or someting dey do wey no normal.
:* {{ux|dv|Abi your brain don knock and you con still add '''crase''' join am? |(katakata__85, Are you totally insane?)}}
+
:* {{ux|dv|Abi your brain don knock and you con still add '''crase''' join am? |(katakata__85, Are your brain cells twisted and are you totally insane?)}}
:* {{ux|dv|But di year get '''crase'''. |(katakata__85. But the year has been chaotic.)}}
+
:* {{ux|dv|But di year get '''crase'''.|(katakata__85, But the year has been chaotic.)}}
 
:* {{ux|dv|E con be like sey di world done '''crase'''. |(katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)}}
 
:* {{ux|dv|E con be like sey di world done '''crase'''. |(katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)}}
  

Revision as of 14:03, 13 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English craze

Pronunciation

  • krês

Play Play

Adjective

  • Sey person or tings no normal.
  • Dis guy dey crase.  — (Egbokhare_2020, This guy is crazy.)
  • Once di man don drink, e go dey do like who dey crase.  — (NSC_2021, As soon as the man is drunk he behaves like an insane person.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: insanity

Noun

  • Di way wey person or someting dey do wey no normal.
  • Abi your brain don knock and you con still add crase join am?  — (katakata__85, Are your brain cells twisted and are you totally insane?)
  • But di year get crase.  — (katakata__85, But the year has been chaotic.)
  • E con be like sey di world done crase.  — (katakata__848, It looks like the entire world is in disarray.)

Synonyms

Translations

  • English: chaos, disarray