Difference between revisions of "gbege"
(→Noun) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
#* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}} | #* {{ux|dv|I don enter '''gbege'''. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)}} | ||
# Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area. | # Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area. | ||
− | #* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting | + | #* {{ux|dv|Cult '''gbege''' kill at least one pesin for daylight shooting.(bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.)}} |
#* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)}} | #* {{ux|dv|E reach 13 states wey '''gbege''' happun. |(bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)}} | ||
#* {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)}} | #* {{ux|dv|Di '''gbege''' wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. |(bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)}} |
Revision as of 22:22, 18 September 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- gbègé
Noun
- Wetin fit disturb person mind.
- I no wan any gbege o. — (Egbokhare 2020, I do not want any problem.)
- I don enter gbege. — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__19, I am in trouble.)
- Wetin happen wey dey cause scatter scatter for any area.
- Cult gbege kill at least one pesin for daylight shooting.(bbc__26534, The clash between the cultists killed at least one person.) — {{{3}}}
- E reach 13 states wey gbege happun. — (bbc__45136, 13 states were involved in the political unrest.)
- Di gbege wey happun for 1950-53 stop wen di two Koreans agree to stop, but dem no stamp am for paper. — (bbc__29074, The chaos in the year 1950-53 stopped when the two Koreans agreed to stop, however, it was not documented.)
- Bad ting wey happen.
- Any gbege you bring come, Nigerian man dey inside. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__128, Any issue that you bring, a Nigerian man is involved.)
- Matter wey people drag.
- Afta much gbege di organisers allow am. — (bbc__22148, After much debate, the man was granted access by the organizers.)
- Sey something be kpamgba.
- Because Pidgin na im be di gbege. — (NST_cleaned__2549, Pidgin language is the real deal.)
Synonyms
- kasala , katakata, yawa, fight-fight, palaver
Antonyms
Translations
- English: chaos, trouble, fight, argument
Verb
- Sey somebody or something cause kasala.
- NLC dey gbege federal government on top fuel matter. — (NSC_Shulammite 2020, NLC is causing trouble for the federal government as a result of increase in fuel price.)
Translations
- English: fight