Difference between revisions of "highway"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * [[ | + | * [[Coaltar]] road wey many motor fit run speed pass di same time. |
:*{{ux|dv|Also, di new strategy where dem place dustbin for '''highway''' don also increase di rubbish wey dey road, as people see am as free thing. |(bbc__334, Di new strategy of putting waste on the highway has also caused people to take undue advantage of the situation and dump refuse indiscriminately.)}} | :*{{ux|dv|Also, di new strategy where dem place dustbin for '''highway''' don also increase di rubbish wey dey road, as people see am as free thing. |(bbc__334, Di new strategy of putting waste on the highway has also caused people to take undue advantage of the situation and dump refuse indiscriminately.)}} | ||
:*{{ux|dv|She finally leave di house around 17:30 local time, cross di '''highway''' and waka go di direction of di forest. |(bbc__88645, She eventually left the house around 17.30, crossed di highway and went in the direction of the forest.)}} | :*{{ux|dv|She finally leave di house around 17:30 local time, cross di '''highway''' and waka go di direction of di forest. |(bbc__88645, She eventually left the house around 17.30, crossed di highway and went in the direction of the forest.)}} |
Latest revision as of 17:26, 24 September 2022
Naija
Etymology
From: English high and way
Pronunciation
- háíwê
Noun
- Coaltar road wey many motor fit run speed pass di same time.
- Also, di new strategy where dem place dustbin for highway don also increase di rubbish wey dey road, as people see am as free thing. — (bbc__334, Di new strategy of putting waste on the highway has also caused people to take undue advantage of the situation and dump refuse indiscriminately.)
- She finally leave di house around 17:30 local time, cross di highway and waka go di direction of di forest. — (bbc__88645, She eventually left the house around 17.30, crossed di highway and went in the direction of the forest.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: highway