Difference between revisions of "jor"
| Line 11: | Line 11: | ||
* Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk. | * Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk. | ||
:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}} | :* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try '''jor'''.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}} |
* Word wey person dey take beg make person do someting. | * Word wey person dey take beg make person do someting. | ||
:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}} | :* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| '''Jor'''! |( | + | # Word wey de dey use warn person. |
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Alaye, comot for road '''Jor'''!|(NSC_2022, Fella, get out of the way!)}} |
| + | :* {{ux|dv| I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again '''jor'''.|(NSC_2022, I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[abeg]], [[abegi]] | * [[abeg]], [[abegi]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''please'' | * English: ''please'' | ||
Revision as of 03:33, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba jọr.
Pronunciation
- dʒɔ̌
Interjection
- Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
- You still dey drag leg, I don comot jor. — (Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
- Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor. — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
- Word wey person dey take beg make person do someting.
- Jor, bring dat cup wey dey ontop table. — (NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)
- Word wey de dey use warn person.
- Alaye, comot for road Jor! — (NSC_2022, Fella, get out of the way!)
- I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again jor. — (NSC_2022, I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)
Synonyms
Translations
- English: please