Difference between revisions of "jor"

Line 9: Line 9:
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
* Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
+
#Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}}
+
#:* {{ux|dv|You still dey drag leg, I don comot '''jor'''.|(Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)}}
:* {{ux|dv| Ehen  how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try '''jor'''.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}}
+
#:* {{ux|dv| Ehen  how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try '''jor'''.|(D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)}}
* Word wey person dey take beg make person do someting.
+
# Word wey person dey take beg make person do someting.
:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Jor''', bring dat cup wey dey [[ontop]] table.|(NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)}}
 
# Word wey de dey use warn person.
 
# Word wey de dey use warn person.
:* {{ux|dv| Alaye, comot for road '''Jor'''!|(NSC_2022, Fella, get out of the way!)}}
+
#:* {{ux|dv| Alaye, comot for road '''Jor'''!|(NSC_2022, Fella, get out of the way!)}}
:* {{ux|dv| I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again '''jor'''.|(NSC_2022, I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)}}
+
#:* {{ux|dv| I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again '''jor'''.|(NSC_2022, I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[abeg]], [[abegi]]
 
* [[abeg]], [[abegi]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''please''
 
* English: ''please''

Revision as of 05:35, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: Yoruba jọr.

Pronunciation

  • dʒɔ̌

Play Play

Interjection

  1. Word wey person dey take show sey e really mean wetin e dey talk.
    • You still dey drag leg, I don comot jor.  — (Egbokhare_2020, You are delaying; I am leaving!)
    • Ehen how much sef de give dem ? No be three hundred thousand? Di man no try jor.  — (D_IBA_22_School-Children, Yes, how much were they given? Wasn't it three hundred thousand? That's really below expectation.)
  2. Word wey person dey take beg make person do someting.
    • Jor, bring dat cup wey dey ontop table.  — (NSC_2020, Please bring me the cup on the table.)
  3. Word wey de dey use warn person.
    • Alaye, comot for road Jor!  — (NSC_2022, Fella, get out of the way!)
    • I don tell you, no follow my mama talk dat kind talk again jor.  — (NSC_2022, I have told you, don’t talk to my mother like that again, please!)

Synonyms

Translations

  • English: please