Difference between revisions of "man"

Line 16: Line 16:
 
#:* {{ux|dv|Anyhow e be, '''man''' must live.|(Egbokhare_2020, No matter the circumstance, man must survive.}}
 
#:* {{ux|dv|Anyhow e be, '''man''' must live.|(Egbokhare_2020, No matter the circumstance, man must survive.}}
 
#:* {{ux|dv|Me, and di '''man''' dey work. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The man and I were working.)}}
 
#:* {{ux|dv|Me, and di '''man''' dey work. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The man and I were working.)}}
# Person wey dey someting as e suppose be.
+
# Person wey dey do someting as e suppose be.
 
#:* {{ux|dv| Dat car wey dey dere, you sey na you park am? Na '''man''' you be.|(NSC_2021, That car there, you own it? You are a real guy.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dat car wey dey dere, you sey na you park am? Na '''man''' you be.|(NSC_2021, That car there, you own it? You are a real guy.)}}
 
#:* {{ux|dv| No dey do [[smesme]], show dem sey na '''man''' you be. |(NSC_2021, Don't be weak! Show them that you are a real man.)}}
 
#:* {{ux|dv| No dey do [[smesme]], show dem sey na '''man''' you be. |(NSC_2021, Don't be weak! Show them that you are a real man.)}}
====Derived forms====
+
====Related forms====
 
[[jew man]], [[man to man]], [[man know man]]
 
[[jew man]], [[man to man]], [[man know man]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 01:58, 28 October 2022

Naija

Etymology

From English: man

Pronunciation

  • mân

Play Play

Noun

  1. person.
    • I be man like you.  — (jw__43777, I am a man just like you.)
    • Na man to man now.  — (NST_cleaned__9554, It's person to person now.)
    • Weda na big man or small man, di deadly chemical wey dey come from di smoke and pipo dey inhale am na major cause of death.  — (bbc__98418, Whether it's a rich person or a poor person, the smoke people inhale is the major cause of death.)
  2. Boy pikin wey don grow reach to take care of imsef.
    • Anyhow e be, man must live.  — (Egbokhare_2020, No matter the circumstance, man must survive.
    • Me, and di man dey work.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__112, The man and I were working.)
  3. Person wey dey do someting as e suppose be.
    • Dat car wey dey dere, you sey na you park am? Na man you be.  — (NSC_2021, That car there, you own it? You are a real guy.)
    • No dey do smesme, show dem sey na man you be.  — (NSC_2021, Don't be weak! Show them that you are a real man.)

Related forms

jew man, man to man, man know man

Antonyms

Translations

  • English: man, human

Idioms

  • man to man
  • When two people wey de drag matter, con use fight settle di matter face to face.
    • Come make we settle dis matter man to man because me I no get time to dey dey talk praprapra like woman  — (NSC_2021, Let's meet physically to settle the issue on ground because, I do not have the patience of exchanging words with you like a woman.)